Manny people ar are in the past Because many people are dying Everything are ar doing Ewo a mo oyinbo so Pressure tiwa ma so yoruba Ewo gbogbo nkan sele nilu yii Pressure ti wa, oyinbo gan o se so Tele tele kosi pressure Many dey sup melo mofe mention The stress for Banks fit cause hypertension Bobo just dey play ode fera mansion (ode fe ra) Attention attention Is all love don't you mention Pop your shit caution Make you no land for station So many oppression Sapa loman fa depression Melo mofe mention and we no get option Paga don wise Cash don scares And man no too guide Pray make we survive oo Paga don wise o Cash don scares o And man no too guide Pray make we survive oo Pressure tiwa Money talk money talk only Pressure tiwa (ah ah) No go bring your billing Pressure tiwa Omo oro mi ara kanmi Pressure tiwa Shomo cry your cry oo Pressure tiwa We go surely survive oo Pressure tiwa Pressure tiwa (Bozliwin you legend)