Kishore Kumar Hits

DennyB - Lowkey şarkı sözleri

Sanatçı: DennyB

albüm: Lowkey


Move oh sari bo bo
(Robs Nation)
See
Gat my eye on paper
Because I'm from A town
Gosi m how to catch the fish
I go perfect am
Because a thousand miles of journey
Na one step dey start am
(Imakwa kosi oh)
Chasing chasing paper everyday
Men dem dey run am
Cos I go Ghana for Corona
Yeh
Say make I hustle 2-4 buy Toyota
(Oh na na)
And I go Turkey for the paper
Eh
Say make I hustle lasor
Wey the loader?
Oh ye ye
(Abi zem ze)
Finally came with a V6
Then I post am for DP
(Post am)
Pull up all my guys all my ogeez
Make them turn up for AP
Tell dem geez make dem no loud am
Make I calm down put am lowkey
The kind of bad man lifestyle
Lowkey lowkey
I dey like am lowkey
We go still see update lowkey
(Lowkey lowkey)
Then we dey work on daily lowkey
(Lowkey lowkey)
And the money still pumping lowkey
(Lowkey lowkey)
Then we go spend this money lowkey
Cos I go Ghana for corona
Say make I hustle 2-4 buy Toyota
(Oh na na)
And I go Turkey for the paper
Eh
Say make I hustle lasor
Wey the loader?
Oh yeh
Abi zem ze
Gat my eye on paper
Because I'm from A town
Gosi m how to catch the fish
I go perfect am
Because a thousand miles of journey
Na one step dey start am
(Imakwa kosi oh)
Chasing chasing paper everyday
Men dem dey run am
Cos I go Ghana for Corona
(Yeh yeh yeh)
Say make I hustle 2-4 buy Toyota
(Oh na na)
And I go Turkey for the paper
Eh
Say make I hustle lasor
Wey the loader?
Oh ye ye
Abi zem ze
We go still see update lowkey
Then we dey work on daily lowkey
And the money still pumping lowkey
Then we go spend this money lowkey

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar