Energy
I been no know say (no know say)
I been no know say, ayy (oh-oh)
I been no know say her papa na reverend
Still talk the talk, work the work, collect number
Con be like say bad man fit too clever
Fine wey she fine, can't lie, e get level
Her pretty face is (Jah in the church)
Her pina body make me sit down for front
I con be waise right Miminati
Her voice be like when angel dey sing (Philomena)
E take a bad man go to church (Philo pay)
Wey make a frat' man go to church, Philomena (in the church)
Philo pay, wey make a bad man go to church
Bad man, bad man with the mic
But I fit to shoot a man for you (ayy-ayy-ayy)
Highland, down to kokoma
'Cause if e get the man for you, nobody messin' in my 'iloko
Gat your body straps in like ngwo gwo
You get kara hidden places, you don't know
Girl I, I no like to see Philo-lo, no no (ayy-ayy-ayy)
I no suppose reason babe matter wey I dey reason money matter
But I dey reason you (hmm)
I no suppose reason date matter wey I dey reason smoke matter
But I dey reason you
I'm not be the type of guy to say "I nafuana my back"
Man never polite with some totally different
First time dem hooligans puts me into body dan
When I told it, the goons are sweating, e weak them (Philomena)
E take a bad man go to church (Philo pay)
Wey make a frat' man go to church, Philomena (in the church)
Philo pay, wey make a bad man go to church
E take a bad man go to church (Philo pay)
Wey make a frat' man go to church, Philomena (in the church)
Philo pay, wey make a bad man go to church
The pure, the kind of love I want to build around you
E surrounded with about 4.2 billion (billi, billi)
So, you just have to buy blow, and get the point
You get the point now?
But you just see it
Give me the ice water, e fit to cool me (ayy)
Give me the ice water, e fit to cool me
I carry my ankara right under duvet
Loosin' my gain and loss
Bad man na mr craft, trap out the gees used to gree
Give me the ice water, e fit to calm me down
Ba-ba-ba su eh
Listen my baby, you should better leave town
'Cause they go pursue, pursue my baby, yayy-yayy
Bad man, bad man with the mic
But I fit to shoot a man for you (ayy-ayy-ayy)
Highland, down to kokoma
'Cause if e get the man for you, nobody messin' in my 'iloko
Gat your body straps in like ngwo gwo
You get kara hidden places, you don't know
Girl I, I no like to see Philo-lo, no no (ayy-ayy-ayy)
It's STG
Поcмотреть все песни артиста