I was walking down the road Didn't know which way to go Until You came along You changed me from within yeah You make me a new creation Now I'm brand new I'm a seed of Abraham His blessings are mine You paid for my sins On the cross of Calvary You gave me Your nature Now I reign with You Jesus na You, na You, na You Na You Jesus na You, na You, na You Na You Na You make my life so beautiful Na You Na You make my life dey shine dey go Na You Oh oh ei Lover of my life Keeper of my soul Saviour of my life Shepherd that I know You will never let me stumble You will never let me fall You will never let me be put to shame You made me a new creation Now I'm brand new I'm the seed of Abraham His blessings are mine You paid for my sin On the cross of Calvary You gave me Your nature Now I reign with You Jesus na You, na You, na You Na You Jesus na You, na You, na You Na You Na You make my life so beautiful Na You Na You make me dey shine dey go Na You As I dey count all my blessings Name them one by one (ah ah ah) I just dey remember all the good things Wey You don do for me (ah ah ah) Na You be my inspiration (ah ah ah) Na You make me dey shakara so E no matter wetin dem talk o (ah ah ah) Jehova dey my side Ewooo wo wo wo o (na You) Na You make me dey shine dey go (na You) Na You make me dey tanda gidigba eh eh eh (na You) You're the reason that I live You're the reason that I move (na You) You're the reason I have my being Yeah (na You) Jesus na You Jesus na You Jesus na You (na You) Jesus na You Be the centre of my being yeah (na You) Chei! Jesus e don do me better (na You) Love You LORD Love You LORD