Kishore Kumar Hits

Mr Raw - Hip Hop Gyration şarkı sözleri

Sanatçı: Mr Raw

albüm: Right or Wrung


Hiphop gyration (8×)
In short I wan rap (wan rap)
Some people in my nation (nation)
Una remember last year say I do many competition (tition)
I represented Enugu, Na the place wey I dey come from (come from)
But many people dey vex say I no wan release my album (album)
But with this my new song (new song)
Hiphop gyration (ration)
Abeg make una listen bcos I go do dedication (cation)
But if una wan know I be Nigga Raw of the comedians (comedians)
I dey do music (ah ha)
So that all man go dance (go dance)
Even as e dey many people been dey come to produce us (duce us)
If no be for God Almighty them for nearly use us (use us)
Confuse us (fuse us)
I thank you Jesus (Jesus)
I don get level kita nobody go fit abuse us (buse us)
Kita I don dey (with who)
Bone the issue
This rap is from me, that Nigga R A W (w)
I wan make everybody begin jolly with this music (music)
Like AB Cowboy (cowboy)
Ya na Tony One Week (one week)
All of my people wey dey for Enugu and for Calabar (Calabar)
Onitsha and Aba (and Aba)
Even for Alaba (Alaba)
Ndewo Ekolee, Igwe's family (family)
Austyno Milado, Diggy Don and SMA abti (abti)
If you be non-entity like munwa abegi migrate (migrate)
Make you no dey ask who be this Nigga Raw wey dey gyrate (gyrate)
This one na hiphop (hiphop)
Abi na hophip (hophip)
Before you know am now people go begin dey copy (copy)
No be my fault (my fault)
Na my turn (my turn)
I be the prodigal son make una dey run bcos I dey come (chai I dey come)
I suffer no be small even them for do me wayo (wayo)
Just like big brother for africa take do Mr Bayo (Bayo)
Imagine negodi na m nona north ne re groundnut (groundnut)
But all of a sudden I go become political juggernaut (juggernaut)
One Nigeria (heyyy)
I love my people (people)
This rap is for the deaf, for the dumb even for the cripple (cripple)
I just come like Johnny but I no be JJC (JC)
Imagine akwobe beans mai-mai ne si (ne si)
All the DJ (DJ)
Them go like play (like play)
This my gyration but make una fashi the song dey (e dey)
To the Igbos (e dey)
To the Hausas (e dey)
What of the Yorubas? (e dey)
Africa (e dey)
Nigeria (e dey)
And Kegite Club (e dey)
Till fade
That's right
That Nigga Raw
Haha

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar