Kishore Kumar Hits

Onyenze - Follow şarkı sözleri

Sanatçı: Onyenze

albüm: Follow


(It's Obi Voice on the beat)
Onyenze Nwa Amobi
Ebube egwu ndi bia a bia
Sanda lilili, sanda lilili (sanda lilili, sanda lilili)
Sanda lilili, sanda lilili (sanda lilili, sanda lilili)
If you look me up and down
E ga afu na the boy na a ku
Follow who know road o, oga
(Follow who know road o)
Abobi follow who know road o, ibu dike
(Follow who know road o)
Brother follow who know road o ehen ehen
(Follow who know road o)
Sister follow who know road o, e get why
(Follow who know road o)
Mgbem bu nwata na ulo nne
Ife nile na galum wele wele
Ife obula m cho, m gwo a
M weh che zi uwa di easy
As I don become a man
Alugom olu oyi o kuchie
M tinye aka na olu, olum a kuo
Mekwe business o da aga
My mama tell me say
Onyenze follow who know road
Because if you follow who no know road
You go suffer, sotey you go tire
You go waka, sotey you go tire
Obodo ndi isi, onye ofu anya bu eze
If you follow, Splendid Furniture (I ku ko li ba)
If you follow, E-Money (I ku ko li ba)
If you follow, Obi Cubana
(You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish)
Follow who know road o oga
(Follow who know road o)
Abobi follow who know road o, ibu di ke
(Follow who know road o)
Brother follow who know road o ehen ehen
(Follow who know road o)
Sister follow who know road o, e get why
(Follow who know road o)
(Oh my God Philkeyz)

Ehe eheh ehen
(If you no know road, no dey do shakara)
Because I dey follow Dangote
Because I dey follow E-Money
Because I dey follow Obi Cubana
Some people say I dey do follow follow
If you look at your circle of friends
And you don't get inspired
You don't have a circle
Brother you are living in bondage
Abobi if you want to follow
Make you follow who know road
Because if you follow who know road (i ku ko li ba)
E so lu onye ma uzo (i ku ko li ba)
If you follow who know road
(You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish)
Abobi follow who know road o ehen
(Follow who know road o)
Guy man follow who know road ibu dike
(Follow who know road o)
A sim gi follow who know road o ehen ehen
(Follow who know road o)
Sister follow who know road o e get why
(Follow who know road o)
If you follow Jowi Zazaa (i ku ko li ba)
If you follow Kingsley Paul (i ku ko li ba)
If you follow Obi Cubana
(You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish eyeh)
If you follow E-Money (i ku ko li ba)
Aku Eze, Splendid Furniture (i ku ko li ba)
Ka anyi je be Xhrine Owerri, Chief Priest lo lo
(You go pop Champagne Hennessy Moet them finish)
If you follow Benjamin Ona (i ku ko li ba)
King Diamond Beach Resort (i ku ko li ba)
If you follow Obi LJ, LJ Grand Resort
(You go pop Champagne Hennessy Moet them finish)
Abobi follow who know road o oga
(Follow who know road o)
Sengemenge follow who know road o, e get why
(Follow who know road o) (Voice's mix)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar