I'm I'm I'm Billirano Ayy Ayy Smart level Originator Hmmm as you know it's your boy Waziyung Little Zino Lomoyen Hah Hah Due To some reasons I com Dey wonder Abi seh hano sabi Awon omo tio tomi self don dey win big E don Dey be like film for my eye For like one month now Eye døn dey see things huhhuh But see as you Dey do Shey you fit put yourself in my shoes Sometimes won mani kin Sun haha Papa Mama don Dey wait Koluwa kobami seh oo Normal Normal I was not born with a silver spoon But hustle ghat to pay oo Omo e Døn Dey delay ooo Korimi magbabode oo Normal Normal I was not born with silver spoon But hustle ghat to pay but hustle ghat to pay Aye Mojuba oo I wan dey give i no wan dey beg Won ni okun timo fe gba Moduro digbi me I no fear See no be by hard working make you pray for grace Ire Ola Make E no delay I know I've done what it takes but Many ups and down along the way Good Better Best Never Let it Rest I give them Vibe 10 over 10 Good Better Best Never Let it Rest But untill my good is better I will try my best Sending and Receiving on a Loh Loh- -One Two Every goes smooth Update won kor Won gbele Ola Inu kan gan o pe tan Tomo Ope bagbera tan wonti rogo Olofo lon binu Ologo Last last awa la gbe first ile ileri yen ama debe Me I Dey My Lane No Dey Beef Anybody Just Dey think about to make money So ghat to pass through many journey For this life Wey we Dey no more funny Many Don Die For Ceme(Cemetery) Enemies wan make I kpeme (kpeme) Kinni Mama Mi Maje Kinni Baba mi Maje- -Tin ba make ee When I go make am the time and the date- -I no know (the time and the date I no know) Fk my haters dem wan make- -I turn olodo (dem wan make I turn olodo) Now We dey Rough I know one day Me I go blow (I know one day me I show) For their TV soon dem go see me What I'm feeling dem show no pity #NBV ehhhh #SEGHA #BEAT #PRO Banger