Kishore Kumar Hits

Ceeza Milli - Chop Life şarkı sözleri

Sanatçı: Ceeza Milli

albüm: Rated


Gangster riddim
Milliana
Gucci down to my feet
Yeh yeh yeah
Gucci down to my feet
Bad boy milli yeah them know who I be, yea
Everyday na holiday o
Na why me I dey gawulekpa 'cause the money dey o, oh na
That's why dey hating on me, I done seen so much jealousy, yea
But Me I no dey look uche face o
Wetin dey my mind na only where d money dey so, Yeah yeah
This life I go chop am, yeah
And no time to dey check time, yeah
And men dey dem go run am, yeah
We don't stop, we go all night, yeah
No be say na me do pass
But I don't like what I don't like, yeah
If you f*ck up omo na distance (Omo na distance o)
Me I wan dey shayo oo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
Shayo oo, Shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
You know say my drip is foreign (Ahn Ahn)
Everything I do is foreign (Ahn Ahn)
Omotena Whine for d money
You know say me I wan touch your body, Ye
Oti kpe tan wa mi (won wa mi)
So Tell me why you acting funny Yeah
You no fit deny say the Boy too Sabi
If you no know make you ask somebody oo, yeah yeah
This life I go chop am, yeah
And no time to dey check time, yeah
And men dey dem go run am, yeah
We don't stop, we go all night, yeah
No be say na me do pass
But I don't like what I don't like, yeah
If you f*ck up omo na distance (Omo na distance o)
Me I wan dey shayo oo, shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
Shayo oo, Shayo
'Cause I no know tomorrow
You see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
Ma Jaiiye mi Je je je Je je je
Champagne le le o
Ma lon ja kpelele, Oh na yeah
Say Champagne lele kololo kpelele
Wine me like a champagne lele
No dey wine me, mo ma tonkelele
Oh yeah yeah yeah
Oh oh ooo oh
Ceeza Milliana say
Badman dey here so

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar