Somethin' sweet Somethin' sweet for my system You know me, I go give dem, Shade You no know me since back then? You can ask your friends 'Cause if e sweet, na good vibes I go give them You know they cannot pretend, Shade When it hits, you feel no pain You can ask your friends Somethin' sweet Somethin' sweet for my system You know me, I go give dem, Shade You no know me since back then? You can ask your friends 'Cause if e sweet, na good vibes I go give them You know they cannot pretend, Shade When it hits, you feel no pain You can ask your friends Oh baby, shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me Then, I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me (on me) Then, I fit to know that I got somebody Emi, okunrin meta Sho'ma komije? Like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar? Make you do me nice and I go do you properly-'ly Emi, okunrin meta Sho'ma komije? Like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar? Make you do me nice and I go do you properly-'ly (Emi, okunrin meta) (Sho'ma komije? Like say me I be suya) (Would you tell me things wey go sweet me like sugar?) (Make you do me nice and I go do you properly-'ly) Oh baby, shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me Then, I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me (on me) Then, I fit to know that I got somebody