Lc Beatz E yeah eh eh Oh, yeah yeah yeah Na you give me life wey dey buzz And you put all the jara on top You bring me back, I be prodigal Now you con dey call me your boy You got me on line one time And you make wanna dance two times Sebi na you give me more than one more chance And you give me grace two time Oh oo Eh, all I need today Baba l'oke ti se All I need today eh eh eh eh Mi o worry o ah Eh, all I need today Baba l'oke ti se All I need today eh eh eh eh Mi o worry o (No worry, no worry) (No worry, no worry) (No worry, no worry) (No worry, no worry) Loni groovy groovy Laye mi o ti n j'oba I'm at your service, iwo l'oga Night and day you day flex me Now you con day call me beloved You be lover Like one time And you make wanna dance two times Sebi na you give me more than one more chance And you give me grace two time Oh oo Eh, all I need today Baba l'oke ti se All I need today eh eh eh eh Mi o worry o ah Eh, all I need today Baba l'oke ti se All I need today eh eh eh eh Mi o worry o (No worry, no worry) (No worry, no worry) (No worry, no worry) Brother no worry Baba no worry Mama no worry Sister no worry No worry oh Eh (eh, eh, eh, eh)