Kishore Kumar Hits

Timaya - Bam Bam şarkı sözleri

Sanatçı: Timaya

albüm: Bam Bam


Leggo, eh
Masterkraft on the beat
Oh uh oh uh eh, lega
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela

Bam Bam
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela
Bam Bam
Eh, them say Timaya no dey reign again (eh)
Some people say Timaya no dey top again (eh)
Some people say Timaya no fit sing again (eh)
Say my too much money don dey make me no dey sing again (eh)
See, them know me Egberi Papa
Never ever will I ever ever tire (eh)
Shout out to all my baby and my mama
Anytime I come, say everybody demma hala
God I thank you for the blessings and the too much money oh
For the things wey you do, my eh eh
God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do, my Papa oh (eh)
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela Bam Bam
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela Bam Bam
Eh, them say Timaya no dey craze again (eh)
Them say Timaya dressing just dey burst their brain (eh)
Them give me pain, them want see me shame (eh)
But in Jesus name, we just dey elevate (eh)
Yeh, demma call me PapiChulo, me step in'a the place,
All the girl them love the Chulo (eh)
Guys and the Homie them want cool oh
Step in'a the town, all the guys demma cool oh (eh)
God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do, my eh eh
God I thank you for the blessings and the too much money oh
And the things wey you do, my Papa oh
Iwoyi woyi woyi chapter (iwo iwo), eh
Say the guys and the girls them go gaga (iwo iwo ko)
Eh, iwoyi woyi woyi chapter (iwo iwo)
Everywhere I go, me I get my chapter (eh)
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela, Bam Bam
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela, Bam Bam
Gat to be great, Ten steps ahead of the game (eh)
If I no get money, tell me wetin I gain? (eh)
Nobody feel to feel the way I feel the pain
Nobody saw the tears, I no get energy they want to drain (eh)
Sare gbowo yen, ma lo dull oh, ma lo go (eh)
Kole alaja meta, ma lo ko eyan kan (eh)
Hustle every night jostle in the morning
Gat to get my doe, gat to get the money
Fuck it, my niggas know me, fuck it, I'm not your homie (eh)
Am all about my money, nobody t'o le burn mi (eh)
Came from the bottom to top, and I ain't never flopping
Ain't never scared of nobody, and ain't gon' stop (eh)
Ah, I no be game, you want dey play with me (eh)
Ah, when I dey grind, you no dey stay with me (eh)
Ah, when I dey fast, you no dey pray with me
Now you cock-blocking all because you see them paying me (eh)
Ah, let's take it to club and give them sanko (eh)
Fuck all these haters, them be kpako (jhor oh)
Money big, no be shanko, pe awon omoge t'o ni bobby
Ni k'on wole wa jo (yea)
Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela, Bam Bam

Pela pela Bam Bam, Bam Bam pela, Bam Bam
Them say Timaya no dey reign again (eh)
Soldier go, Soldier come, Barracks still remain
Leggo, eh, Bam,
Bam Bam pela, Bam Bam, eh, eh
It's STG!

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar