Me I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga (right) You no wan work you want to chop oh You no wan strive you want to flex oh You must to serve before you be boss oh You no wan suffer you wan enjoy oh Right now me I'm chilling in my Chulo-Chulo way God know say I work hard to be where I dey If you try to mess with me I look the other way But if you fuck up you will never get away Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga I say me I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga Everything is popping up for my side That's why the people eyes they chook for my side I got shooters wey fit 'cause homicide (true) Me I dey sail everyday with all of my guys I say tank is full Person wey dey talk don chop belle full (chulo) Back I'na the days dem call me a fool See me today say my God l'm grateful It's Chulo eh Say me I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga Right now I don't do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga I say you no wan work you want to chop oh You no wan strive you want to flex oh The thing wey dey worry you dey for your body Person wey dey fail na like to complain You no wan work you say, "Chukwubiko" You go expect manna to fall from heaven oh Person wey dey carry last too dey complain The thing wey dey worry you dey for your body, eh-eh Do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga That's why I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga Hear me now, see If life give you pain, please pop champagne oh Don't give a damn, don't you complain oh See these people dem a insane oh-oh-oh If life give you pain, please pop champagne oh Don't give a damn, don't you complain oh See these people dem a insane oh-oh-oh Me I tell them me I see O God hear me Look!, eh nobody for my side Me I look my left my right I see nobody for my side Hustlers don't complain, we just figure it and slide Say we ready for the rainy day, only God dey my side Me I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga You no wan work you want to chop oh You no wan strive you want to flex oh You must to serve before you be boss oh You no wan suffer you wan enjoy oh Right now me l'm chilling in my Chulo-Chulo way Everybody know say me don't give the fuck I dey If you try to mess with me I look the other way But if you fuck up you will never get away Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga I say me I no dey do gra-gra, do gra-gra I no dey gberaga