Kishore Kumar Hits

Joeboy - Check My Phone şarkı sözleri

Sanatçı: Joeboy

albüm: Body & Soul


Check my phone
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o, yah
I be fine boy o
Many girly wey dey love me so
But na you I want o
If you no believe, make you forget o (yea, hmm)
Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o
Yorùbá boy, I don't cheat
But you tell me I belong to the streets
Shawty, put your mind at ease
Ìwọ nìkan ní mọ want tí mọ need o
Oh, you think that I'm too good to be true
'Cause nobody can do you like I do
Stop complaining, I'll put you in the mood
Make we dey gum body, mọ ní superglue
Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go
Check my phone (check my phone)
Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
Nothing I dey hide o (baby)
You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
Check my phone (check my phone)
Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o
Ọmọ na flirt I dey flirt, baby girl, make you forgive
You dey vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go
Leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go ('pon deck)
If you want to leave, or you wan go oo
Wan go, wan go (go work!)
If you want to leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go (Tytave with the band)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar